Subscribe Us

header ads

Calabar rising artist releases a hit track "Heart Robber"



Calabar rising artists Missy Bee (also known as Blessing E. Enyim) has released her first hit track "Heart Robber". Heart robber is a romantic love song which according to the artist was born out of inspiration and undeniable love and care she has found.


The hit track " Heart Robber" with genre "Afro Beat" was produced by Killa Boy and released for download on 1st May, 2021.

Furthermore, Missy Bee has mentioned that she aspires to set a pace for others to follow by producing record breaking albums.


"My desire is to become the best by setting the pace for others to follow and producing record breaking albums" she said.


See lyrics for "Heart Robber" below;


Oga police yeah

I've got complaint to lay

This matter wey I bring here

Take it seriously


This guy stole my heart away

The next thing he took it far away

I don try make I run away

But right now I cannot find my way


I dey follow am dey go

I just cannot be myself again

See me see this kind gobe

I don't know what he did to me


The love dey sweet me for body (for body oh)

E just dey make me gum body (I dey gum body oh)


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh


Mr. Barrister let me testify

Me I wanna clarify

Bobo wey fine like this oh

is a criminal I confirm


E don  tey wey I lock up my mind

I talk say I no dey give love a mind

But this guy stole the key to my heart

He manipulate start to run my race

Lord see me now

This guy wanna hold me down

I don try make I no send am

But I can't be me if I no see am


The love dey sweet me for body (for body oh)

E just dey make me gum body (I dey gum body oh)


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh


You don take my heart away

No dey carry me dey play oh

As you don take my heart away (away, away)

No dey carry me dey play oh


The love dey sweet me for body (for body oh)

E just dey make me gum body (I dey gum body oh)


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh


He's a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi

This guy is a heart robber

Onyoshi barawo

Heart robber onyoshi eh.


Written by Blessing E. Enyim (Missy Bee)


The music "Heart Robber is available for download CLICK HERE TO DOWNLOAD


 

Post a Comment

0 Comments